Kidd Carder – Go Crazy

Go Crazy By Kidd Carder

Kidd Carder – Go Crazy Mp 3 Download

Nigerian singer-songwriter, Kidd Carder, drops a brand new song titled “Go Crazy“.

The song “Go Crazy” is a perfect addition to any music lover’s Playlist. However, it serves as Kidd Carder‘s latest single for the year 2025.

In conclusion, the song “Go Crazy” was produced by talented producer, Rewardbeatz.

Kidd Carder – Go Crazy Lyrics

I dey reason many things
Wey go make me put smile for your face
Make we dey play home and away
Cause I dey look you in a way
Uhh-uhhh
Omo ko ye mi mo
Imagine sey dem ban enjoyment
But I like as you dey give me problem
If you be dose, I go give you three times in a day

Cause I don plan pa
Ma gbadun leni
Omo moti shayo, no delay me
Sho ma go crazy with your body on me
Ohh-ahh
And just in case next time, e fit be like say my money no reach
I go work hard, make you no go play me
Sho ma go crazy with your body on me
Ohh-ahh

I swear I wan go, but see wetin you carry for body
Shey you go shake am for daddy?
Ko sha ti pe mi to ba ti ready
And shey you go show this way
Cause I’m tired of keeping distance already
Ko sha ti pe mi to ba ti ready
Omo see wetin you carry for body

I go like to get your info
But you dey tell me make I take everything slow oh
Omo, you dey high me like two shots of Casamigos
And everytime you dey give me all the inspo
I wan know the reason you’ve been dancing to my disco ahh
And even if you lock door, I dey your window

Cause I don plan pa
Ma gbadun leni
Omo moti shayo, no delay me
Sho ma go crazy with your body on me
Ohh-ahh
And just in case next time, e fit be like say my money no reach
I go work hard, make you no go play me
Sho ma go crazy with your body on me
Ohh-ahh

I swear I wan go, but see wetin you carry for body
Shey you go shake am for daddy?
Ko sha ti pe mi to ba ti ready
And shey you go show this way
Cause I’m tired of keeping distance already
Ko sha ti pe mi to ba ti ready
Omo see wetin you carry for body

 

Download and Enjoy!

Download Audio

audio Go Crazy by Kidd Carder
Audio Player

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments

  Upload your Song

 

Do you find meloplay useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

1 Comment

FAST DOWNLOAD MP3